🎵 Money journey // by Eriggo

who played on that record? search an artist and check the credits — powered by MusicBrainz. first time here? see how it works.
checking the liner notes…
Money journey cover

Money journey

by

🎛️ Credits

Produced by
Written by

🔗 Connections

how this track links to other records, via Genius

Interpolated by
Lyrics · Genius ↗
1 ContributorMoney journey Lyrics Intro: Eriggo dey here ! Verse: Ahmm, money journey dey tough to dey on top Na tough people just dey on top Tough times no dey last forever (what goes up comes down) I hustle harder, in any weather(no matter what) Dem dey plan for the worst I still dey pray for the best All I do Na win win No matter wetin dey This year my pocket no go remain the same.(Hmm work) Oluwa make your sign and wonder follow my lane Now now now now Chorus: money money monеy journey Bad belly dey plеnty Money money money journey Overtake its allow(wese mudiafo) I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Money money money journey Bad belly dey plenty.(wese mudiafo) Money money money journey Overtake its allow I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Verse :Uhmm ,i don't know whether Bribery and corruption no go dey this year Mr. President shaa you know whether Everybody go get work this year Mr. governor shaa you know whether Everybody go dey well this year I be you think whether No lie lie no huru huru Anything fit happen wey you don't know Judgment day no body know Wetin man sow Na wetin man go reap LORD have mercy on me For some shit I'm been Into See I come from a place Where money important pass person. (A-ha hmm ) Chorus: money money money journey Bad belly dey plenty Money money money journey Overtake its allow. (wese mudiafo) I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Money money money journey Bad belly dey plenty(wese mudiafo) Money money money journey Overtake its allow I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Bridge: money journey no be do or die No trust anybody for this place (who dey who dey) Best friend fit be enemy for this place Person wey know person na him dey kill person No love lost, no love find Nothing dey free, no sacrifice dey free We must pay tax sow seed to succeed.(Ah o ya) Chorus: money money money journey Bad belly dey plenty Money money money journey Overtake its allow(wese mudiafo) I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Money money money journey Bad belly dey plenty(wese mudiafo) Money money money journey Overtake its allow I dey beg oluwa Make your blessings follow me Safe me from my enemy Everyday make I dey wire wire I like to wire wire Fade: money journey no be small thing Work hard my brothers and sisters No food for the lazy one
The IMUDB Guitar Guide
The Complete Guitarist — 20 chapters, beginner to expert. Free PDF, no email required.
Download Free
Sponsored